GENDER WAR
GENDER WAR
You naw go commot road? Abi you naw see?
Na ya papa road?
See trouble o! Becos dem buy you cellphone nau, na im make you come tanda for highway dey take call?
Na only where I stand you wan pass? You no see road everywhere?
I count five. If you naw commot road ah go just….!
Do wettin! Shakara! Tink say ah be ya wife wey you dey harass for home?
Wait make ah commot dis bike. You go see….
Mchew! Hey, sis, as we dey tok for phone before dis mosquito fly enter….
Interested in some of my published works?
Follow Me